If pesin dey cause serious riot wey fit kill people or destroy property for area, dem police or soldier come sey make the pesin stop but you sey na to cause trouble dey go you want. If dem oga sey make officers shoot to disperse trouble makers and one of dem come die, deadbody no fit come back come fight o. But if dem oga sey make dem fire when you dey only protest jeje and you no cause trouble or dey cause danger for people, our law sey the junior officer wey shoot go enter gbege.
Archive for month: September, 2016
KnowYourRights
Abeg no forget: We Lawyer dem don beg us make we beg una say na only human right mata dem go answer on top dis forum page.
Contact Details
Email : [email protected] [email protected]
Twitter @KYRNigeria
CRALI

