Dem don setup gbege panel for me o for work. Dem fit do me ojoro and wayo?

Anybody fit get reason or issue wey go fit make invite am come answer questions for his place of work for example. At this level, you supposeknow sey the panel go take decision wey go fit affect you and you suppose dey vigilant make dem no do wuruwuru or ojoro for you.

Just go read all things wey we explain under “Wetin I suppose know if dem dey carry me go Court, Tribunal  or if I dey face panel?’. Everything dey applicable to you if dem set panel for you for work