Abeg, dem fit ban we common people sey make we no dey get tori for any radio, television, paper, blog, magazine again?
The freedom wey the press get to pass on information go dey uselss if members of the public no go fit receive such information. People get right go get information from sources like the radio, newspapers, television, online media, museums, libraries dem.

