If na my right to choose who I wan be with, I fit run commot from marriage wey e fit take my life if I no quick waka comot?

The your right to associate cover your right not to associate with people wey you no want or of your life go dey for danger if you still dey associate with dem. Na your choice. Many spouses don die bcos dem no run commot from some homes wey constitute or pose serious dangers to dem lives E get one popular case of Salisu v. Lawa[1], court sey na breach of constitution when dem give a decision sey make a wife go return to im matrimonial home by force when the home no dey peaceful.

[1] (1986) 2 NWLR (Pt2) 36 CA;