Na by force to join local association for market, village dem?

Under the law, nobody suppose force another to belong to any local association except the pesin wan join such group voluntarily. No matter the amount of shakara or threat from such local association to join them, the law no support am if you no wan join dem. If dem dey force you or dey threaten you, call your lawyer.