Which kain group pesin no suppose join for Nigeria wey go fit bring gbege?
This one na simple mata. Apart from sey we dey list secret society and dem other, make we just sey the law no gree make you join any assembly you know sey dem dey carry out dem purpose and many for a way wey fit bring panic or cause people to dey fear or dey disturb the peace of people. Our law talk sey dem be unlawful assembly.
Again, section 88 for criminal code make am illegal for people assemble and come dey bear, wear or carry arms, or dey show symbol, emblem, banner, or flag wey dey promote calculated to promote hatred between people wey belong to different religious faith dem.

