This right to choose people wey I wan de follow do things go fit allow me to form or join workers union and dey fight for my interest ‘Solidarity forever’ dem?

The right to dey form or join trade union dey protected under the right to peaceful assembly and association. Section 1(1) for Trade Union Act talk sey trade union means:

…group of workers or employers weda na temporary or permanent dem be to dey  to regulate the terms and conditions of employment of worker…….

 

No forget. Before association go qualify for trade union for obodo Nigeria, it supoose be for workers or employers and the mission must to dey regulate terms and conditions of workers for Nigeria.