Dem fit collect my passport wey I dey take travel make I no see am again?
Though your passport na you rights, dem fit collect am from you as dem take explain am for Passport (Miscellaneous Provisions) Act[1] if this following come happen:
- If you collect the passport by fraud;
- If the passport don expire;
- If pesin dey carry plenty passport at the same time in a way wey law no gree; and
- If na to collect am from you for public interest.
[1] Section 35(1)

