Wetin be my righst if people dey do bad bele for me because I get my own religion?
Our constitution forbid any discrimination action for our govment as it give everybody right to practice im religion as e dey perform im duty.
No body suppose discriminate against another ontop religion or becos the pesin na free thinker, Muslim, Christian, or e dey worship traditional religion or e dey worship anything wey he n aim god.

