This right to choose people wey I wan de follow do thing go fit allow me to form political party or join a party if I wan do politic?

Yes. For one popular case of  Alhaji Abubakar Rimi v. Peoples Redemption Party[1], the court talk sey this particular provision of the constitution dey applicable to people, organizations and the right allow dem make dem come together voluntarily under a political banner or leave the association any time wey em want.

[1] (1981) 2NCLR 734 HC