I be Naija persin o, dem fit block me make I no enter Nigeria, my country again if I dey come from obodo oyinbo country or any place?
The beauty of citizenship na for citizen to dey enter his country at time wey e like. This right na for Naija citizen wey dey abroad wey wan return home. [1] Pesin wey no be Nigeria dem fit refuse entry for ground of law.[2]
[1] See section 1(2)(d)&(e) Immigration Act
[2] Sections 7 & 18 Immigration Act

